
100 – ti’lash maroni كلمات اغنية
intro
lord pray for me
i know been a bad boy and uhm..
i been bad a lot more times than being good…
i pray you save me!
eh eh eh…
welcome 2 milan
eh! eh! check !
i know say i be sinner i know
what you thought, i’m from naija…not sierra leone
my people dey feel me at home…
if you don’t f*ck with me, will you leave me alone??
you mess with me…you gone!
you mistakenly mess with me..you gone!
you and your n*ggas are f*cking pr*cks to me, y’all chicken ass c*ck wey dey chew corn !
i done many sh*ts
i run many streets…you don’t brag about your sh*ts for where mеn dey sit
and lemme rеpeat! yeah lemme repeat it
nkan ti ba gbin, fimile lemme reap it!…
mo de mo po’jo kan n bo to ma wun yin la ti be simi sugbon teeeni ri pit !
e de ma be simi…e ti mor measurement already, say na 6 feet !
tear anybody for hood…dey watch, e fit be you dem go tear next
after my god and my parents…wo! omo na myself i fear next !
mehn i dey clear whatever dey mind, i no care if dey talk say im losing fans
pe mi ni beast, pe mi ni devil…but i dey control your mind like i’m lucifer
i’m on my 100
24/7, 365 i be doing this all night
they be spreading rumors bout me…know the things i do, other talks mehn it’s all lies
negativities about me….but the realers no dey doubt me
talking sh*t about me…but it’s alright
it’s alright !
yunno bro
light creates understanding
and understanding creates love, you get me ?
love creates patience, and patience creates unity
the media, the most powerful entity on earth
they create power, make innocent, guilty
to make the guilty, innocent…
that’s power !
because they control the mind of the masses…
you get that ?
and right now im tryna make no friends
i’m tryna make money
and at the same time, i fear no foe, i mean i fear n0body !
koni da fun eni ti o ni da fun!
wo…omo ale l’everybody !
عشوائي
- take my breath away – take my breath away كلمات اغنية > take my breath away كلمات اغنية
- one way trip – ilona gill كلمات اغنية > ilona gill كلمات اغنية
- quase – jorge vercillo كلمات اغنية > jorge vercillo كلمات اغنية
- el juego – infamia كلمات اغنية > infamia كلمات اغنية
- fürstenfeld – apres-ski! كلمات اغنية > apres ski كلمات اغنية
- dirty, dirty pledges – tempermen كلمات اغنية > tempermen كلمات اغنية
- mr. euphoriant – a for akustisk كلمات اغنية > a for akustisk كلمات اغنية
- la soga – el mito كلمات اغنية > el mito كلمات اغنية
- calma – josé luis perales كلمات اغنية > jose luis perales كلمات اغنية
- you are my everything – 거미 كلمات اغنية > 거미 كلمات اغنية
- tic toc – miss montreal كلمات اغنية > miss montreal كلمات اغنية
- el día está por llegar – armonauta كلمات اغنية > armonauta كلمات اغنية
- saben – el mito كلمات اغنية > el mito كلمات اغنية
- falsas promessas – badoxa كلمات اغنية > badoxa كلمات اغنية
- fothcrah – hungry lights كلمات اغنية > hungry lights كلمات اغنية
- ямайка – 5nizza كلمات اغنية > 5nizza كلمات اغنية
- 책갈피 bookmark – lovelyz كلمات اغنية > lovelyz كلمات اغنية
- amma sonna – ilaiyaraaja كلمات اغنية > ilaiyaraaja كلمات اغنية
- barcelona – samuel truzman كلمات اغنية > samuel truzman كلمات اغنية
- kamu – zigma كلمات اغنية > zigma كلمات اغنية